Di need to protect "SIM Card" don dey important afta one man expose di new strategy of how scammers take dey tiff pipo money from dia phone. Di video of one young man wey dey trend for social media ...
Many Nigerians don dey share bad experiences of wetin happun to dem afta dem buy and register new sim cards for di kontri. But for all di stories wey pipo don share for social media, perhaps di one ...