Nigerian TikToker Mai Wushirya don tok for di first time about im planned marriage wit Yar Guda Daya afta one Magistrate court for Kano tell Hisbah say make dem ensure say di two pipo marry within 60 ...